Very Hard Question:- Who Will Be The Next Best Player In The World? (Think Am Well Ooo) - NaijaThunder

NaijaThunder

No:1 Naija Blog

Breaking

Sunday 27 August 2017

Very Hard Question:- Who Will Be The Next Best Player In The World? (Think Am Well Ooo)


I know say this question go dey hard to decide on. If Ronaldo and Messi don go now, the competition go hard gan Oo, as contestants for the award go plenty, unlike now wey be say na Only Ronaldo and Messi.
Looking at the rate this young lads are balling in their various club and country side ehn.. E no go easy Ooo.
So let’s Hear Your Own Decision on this one..

No comments:

Post a Comment